Dino Melaye Finally Disclose How He Made His Money (Video)

Former Nigerian senator, Dino Melaye disclosed to BBC Pidgin how he made his money through an investment he made in a Mac Donald Franchise he bought for Three hundred and fifty thousand dollar, $350,000.

The former senator who represented the Kogi West Senatorial District of Kogi state has been credited with lots of online videos, particularly displaying affluence; large mansion, very expensive cars, jewelries, wrist watches and even Jacuzzi. 

Also See:Melaye Gives FG The DUH Sign [Photo]

This lifestyle had made many Nigerians to question how he made his money. 

Here is the extract from the BBC interview;

"Some people go just siddon dey yarn opata, dem no know wetin dey hapun, Dino go just siddon dey collect alert.

"Dem no even born mi with aluminum spoon, not to talk of silver spoon, dem no even born mi with wooden spoon sef"

"My papa na civil servant for Kano o. But becos of i'm religious activity Na i'm dem come sack am.

"Na dia our wahala come start o"

 

Also See:The Dinosaur Called Dino

 

"We come comot from private school come join Gadunasarawa Primary School

"Na from dia I begin train myself"

"I come buy goat come give my mama for village,

"Den the goat go born, I go come sell di pikin of the di goat dem.

"Na dis goat moni na im I take buy JAMB form."

"Wen I come dey A.B.U, I go spend three weeks for campus, I go take 2 weeks go Kano, I go go do night job. E no get any kain job wey I no do.

"I don sell petrol, I don work for block factory, I don do conductor, na so I take train myself and dat time wey I dey for school, I dey train myself plus my younger ones.

"So na hustle na him carri reach here. But dat hustle no be im be di hard work, na God Almighty.

See the complete video below;




Wow! First time I like Dino, this is really good....

Posted by Adedayo Charles Oluyori on Tuesday, November 3, 2020

2 comments:

Powered by Blogger.