Burna Boy- 20 10 20 (Audio & Lyrics)

Category: Hip-hop/ Rap

Download Audio

Shey you never hear
About the things wey happen there Abi your eye never clear
Mankind so wicked
Lets talk about my government open your mind and your ears Wetin happen
Shey na jazz o
Make my people suffer suffer All their nyanshes don dey open Everything don scatter scatter



20th of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so WATER OOO WATER runaway my eyes Nothing you go talk wey go justify the case of thеir murder
The chief of staff, thе commander and the army wey carry order
Mr President, Mr Governor
Godfather, gbo gbo IJOBA
All your atrocities
All of your corner corner
Make all the DEADBODY disturb you for your dream

 

Also See:Burna Boy’s Song Goes Gold in France Without Promotion 

 


The money wey you thief yapa for your house You don turn our graduates to common beggars All the book them go no matter
Cuz you no go get job if you no know godfather



The Chief of staff, the commander and the army wey carry order
Mr President, Mr Governor
Godfather, gbo gbo IJOBA
All your atrocities
All of your corner corner
Make all the DEADBODY disturb you for your dream

 

Download Audio

 
20th of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so WATER OOO WATER runaway my eyes Nothing you go talk wey go justify the case of their murder


We give them many chances Dem FAIL my people
And When we cry for justice Dem kill my people
Walahi ALL of YOU
Their lives are on you
We no go ever forget all the youths Wey die for TOLLGATE 

 

Also See:Burna Boy Bags His First Grammy Nomination 

 

Aye-aye aye, water runaway my eyes (2x)

 

(Gun of gunshots at the Lekki Toll gate)

No comments

Powered by Blogger.