Joke about AIDS- I Go Dye


Category: Humor & Jokes 



I tell people AIDS is real, like me I dey fear to do test. You know what, no bi the AIDS dey kill, na the knowledge say you get am. You know when you go start to die na when you go do test.
When you go do test for HIV you siddon, the wey the nurs go take pass you, you go fear. Only your mind sef, you don give up.

Watch I Go Dye I GO DYE KILLING LONDON WITH LAUGH (Video):


Related Posts via Categories: 
Published Under Humor & Jokes
Send your jokes for publishing to admin@ackcity.net
Be Our Fan On Facebook
Follow Us @ACKCITY On Twitter
Want updates via;
BB: 568235DD
Channel Pin: C00352CD2,
WhatsApp: 2348105649346
Advertise your products & services;
Call: (234) 08121807240, 08105649346
Enquiries: info@ackcity.net

No comments

Powered by Blogger.